Gaslighting na manipulation method wey dey make pipo doubt say dia head dey correct and weda dem dey see reality wella. Di pipo wey dey run am, dey do am on purpose to get something. Dr Cortney S.